Baby na begg I dey begg u, remember the chinchin and peanut I buy u, remember the past, the future go brighter
Pay the money papa Benson,
My money is twelve thousand,
That’s the cost of one dozen,
Bcos one round is one thousand,
Pay the first, pay the second,
Bcos I no be mama Benson.
Look my face, I no dey look face,
You think say I dey fear face,
Stop to dey thight face, I no be Boniface,
You wey sabi do like 2face,
You wan cry, why u dey change face,
You wan try me, you never see case.
Pay the money before she comes back,
If she sees me here she will turn back,
Before you know she done reach park,
U no fit catch her, she dey drive like 2pack.
No drag me go that side,
I wan carry u go outside,
To the people outside,
To know wetin u dey do inside,
You go tell them ur work for my backside,
And ur browsing for my front side.
(THIS RHYME IS SUBJECT TO ANY TONE BY A SINGER)